Me i no dey play
Me i no dey joke
Me i no dey jonz oh
And if you gamble and i win lasan
Omo me i no go last you
Ye ye
Go get that bag lil nigga
F** with them bank lil nigga
Stay woke lil nigga
Won ni ko ji masun
Alaye oya collect the money
Collect collect the money
Omo ope oya collect the money
Collect collect the money
Alaye oya collect the money
Collect collect the money
Omo ope oya collect the money
Collect collect the money
Sho boy Gbafun
Collect the money
Grau
Nah anywhere the money I want day day
Mio fe ma day anyhow bi dende
I be hustler and I believe in my hustle nah
Tell me why I go broke ni gab ti mo mo na hustle nah
I pledge to my hustle
make the money po gan ko shatter in bundle
Owo la fin gbe amo to ba nidi bum bum
Raw cash lo wa nbi f*** with me no condom
collect the money my brother
Anywhere the money day koya jagba
Ko ba wa ninu pullion van abaga
Shay ti mo pe gbedu yi is a banger
Alaye oya collect the money
Collect collect the money
Omo ope oya collect the money
Collect collect the money
Alaye oya collect the money
Collect collect the money
Omo ope oya collect the money
Collect collect the money
Lonishoky
Your money can't move me
My money and your money you know say know be mate
Your money can't move me
My money and your money you know say no be mate oh
Oliver hipso
Dance to the reggae and calypso
Shay you no say me I get money so
Anything way you want me I go buy for you ye ye
Certified broke but the name rich
Bad man me I no day form tush
Why you ringing on my cell phone
If the check never clear get off my trap phone
I just wanna f*** with the Benz
Wake up in the PJ
I just wanna up in the Bugatti
Hook up in the Maserati
Alaye oya collect the money
Collect collect the money
Omo ope oya collect the money
Collect collect the money
Alaye oya collect the money
Collect collect the money
Omo ope oya collect the money
Collect collect the money