Jara Eh - Pvrisbaby Lyrics


I gat my mind on it oh
If i no die na to get rich
So we dey grind everytime
So me and my guys can smoke in freedom
Ibi egbe mi tin gbe benz
Baba ma je ngbe muscle yeah
Sapa malo koba mi
Oja malo koba mi

Make girls dey follow me mayan
Make me and ****** dey smoke Gbana
Gucci balenciaga
Omo no be big deal
If i buy private jet i no too young
Make sure the dollars count
brother don't go lack oh
Toba lowo you go chop life
If you no get money brother you go live life


Orimi bami se o
Eledami gbami ye ye
Them want make we fall
Sugbon olohun odeje ooo
Won ni kin ji masun
Won ni kin sise bi eni to ko magun
How long e go better
Way 9ja money go rise pass dollars
Work work work
No follow them to dey love love love
This life nah turn my turn
But if you no stay woke
E no go reach your turn
Oya jara eh jara eh jra eh
Padimi 9ja lowa
Oya jara eh jara eh jara eh
Padimi 9ja lowa

I no want take the step way i take last year orimi ji masun
I bet my life i no go sleep
Even if i dey on coco
How long e go better
Way 9ja money go rise pass dollars
So no dey tell me things way i don know
Eni to ba sase loma jawo
I've been grinding no shi shi
Online no sleeping
Make we top up the cc
I hope say you dey make money
Nobody go put food on your table
Hunger kill the lazy
Oya jara eh jara eh jara eh
Padimi 9ja lowa

Orimi bimi se o
Eledami gbami ye
Them want make we fall
sugbon olohun odejeo
Jara eh padimi 9ja lowa
Oya jara eh jara eh jara eh
Padimi 9ja lowa

Jara Eh lyrics !!!