Venox - Dey Alright Lyrics


ChorusKedu ifem ga akolu nnem oWetin i go tell my mama oIf i no buy mama new house kilodeIf i no buy mama white Benz kilodeI dey pray sayMake we dey alright oMake we dey alright oWe go dey alrightLas las we go dey alright (2x)Verse 1My agenda for life na to make the money oAnd If I make the money girls go dey call me their honey oWe dey grind from sun up to sun down but still no money oHunger don beat man for the street wе dey do am for money oAh ah ah poverty jakpaAh ah ah onwuitе jakpaGod your ways e no be our wayIf no be your way, e no be my way(2x)Kedu ifem ga akolu nnem oWetin i go tell my mama oIf i no buy mama new house kilodeIf i no buy mama white Benz kilodeI dey pray sayMake we dey alright oMake we dey alright oWe go dey alrightLas las we go dey alright (2x)Verse 2I been do conductor my brother life no funny oDem been send me comot for school cos we no get money oMy guys no dey pick my call cos I no get money oDem dey tell me motor don full make you go make money oI been dey wear one shoe one cloth dem dey call me johnny oBut thank God story don change cos I don get money oEyaaaWetin man go do if no be God oI don dey see food chop omo na God oI don dey dash people clothe still na God oThank God say man no be God oKedu ifem ga akolu nnem oWetin i go tell my mama oIf i no buy mama new house kilodeIf i no buy mama white Benz kilodeI dey pray sayMake we dey alright oMake we dey alright oWe go dey alrightLas las we go dey alright (2x)

Dey Alright lyrics !!!