[Intro]Ob-ObahAnother banger[Verse 1]First you go be the bad guyThen you go be the actorBecause I wan feed my familyNa 'im make me thief my own guy laptopCame out alive, omo me I thank GodMy money big, you go need tractorIf e be say you wan carry my weightYou go need new gym instructor[Pre-Chorus]Straight out of BeninI drop "Rema - EP"2019, they think say the gbedu go finishMy music is travelin'From India to Asia to BerlinThe thing wey been pain meBe say una no wan be-believe[Chorus]I will never forget the time wey bad belle them cast us awayFast forward to todayEveryday na holiday-ayy, ayy, ayyEveryday say na holidayOya day, oya day, day, day, owey[Verse 2]Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)Say we no dey bolo (Bolo)Say my circle chekele but we go give you "Last card, check up"Make you no hate, make you pray for the abili', abili', ability to catch upNo calculator fit count my surplusEma to jó mi mo nshakoMany nights wey I no sleep, wey I no sleepOne hit, I go overseasStill many people dey laugh meBut I steady believeOne favour, pleaseKeep my family strong for meGod I dey on my knees[Pre-Chorus]Straight out of BeninI drop "Rema - EP"2019, they think say the gbedu go finishMy music is travelin'From India to Asia to BerlinThe thing wey been pain meBe say una no wan be-believe[Chorus]I will never forget the time wey bad belle them cast us awayFast forward to todayEveryday na holiday-ayy, ayy, ayyEveryday say na holidayOya day, oya day, day, day, owey[Outro]I will never forget the time wey bad belle them cast use awayFast forward to todayEveryday na holiday-ayy, ayy, ayyEveryday say na holidayOya day, oya day, day, day, owey