P-Square - Who Dey Here Lyrics


who dey here eh >4xna you dey here ehwhy you dey here ehyou still dey here ehyou go dey here ehWe're back again (back again)we did it again (did it again)we make it rainhaters go insaneyou want it tooI'm gonna give it to youwith the things that we doseethe way they do the things to dothinking them are breaking your heart in twoNow they can see all eyes on youTell me wetin I man go do? ehhaters! haters!! ehhhhTell me wetin I man go do?haters! haters!! ehhhtell me wetin I man go do?cause we dey do do do do doeh eh ooooowe sabi do do do do dotell me wetin I mannothing I man go do.who dey here eh >4xna you dey here ehwhy you dey here ehyou still dey here ehyou go dey here ehWe keep it coming (keep it coming)ain't no stopping us (us us us us ...)the heat keep ... usthe way we keep it poppingbad belle people everywhereuna go see us everywhereclimbing up we no fearwhen they do the things they dothinking them are breaking your heart in twoNow they can see all eyes on youTell me wetin I man go do? ehhaters! haters!! ehhhhhTell me wetin I man go do?haters! haters!! ehhhhtell me wetin I man go do?cause we dey do do do do doeh eh ooooowe sabi do do do do dotell me wetin I mannothing I man go do.who dey here eh >4xna you dey here ehwhy you dey here ehyou still dey here ehyou go dey here ehbefore they see us them go teyThe reason why we dey tell them sayna who dey here?plenty lions in this industrysome still dey wonder how me and my brother don dey there ehmy people seeing is believingstop their deceivingI know what you're seeingI know how you're feelingYou're feeling like a stranger (stranger)Now you don dey hustle make you enter. (enter)The level wey we dey omo na dangerwe dey see dangerwe go still dey herewahala dey!haters! haters!! ehTell me wetin I man go do?haters! haters!! ehtell me wetin I man go do?cause we dey do do do do doeh eh ooooowe sabi do do do do dotell me wetin I mannothing I man go do.who dey here eh >4xna you dey here ehwhy you dey here ehyou still dey here ehyou go dey here ehuna go dey here eh!

Who Dey Here lyrics !!!