Now I'm giving my testimony yo ooooI'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ayNow I'm giving them everything o oooI'm living my life I don chop money ay ay ayI don taste money ay ayMy guy I'm alergic to poverty (you say wetin)So I'm using my sense to dey gather the properties ay, (okay nau)No time oLike the statue of libertyNobody knows tomorrowSo I'll be holding my destiny ayAs e be say na jungle o (oo)Some people dey bubble o (eyy)I continue the struggle o (oo)The struggle dey double my hustle o (eyy)As e be say na jungle o (oo)Some people dey bubble o (eyy)I continue the struggle o (oo)Dey double my hustle eyeeNow I'm giving my testimony yo ooooI'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ayNow I'm giving them everything o oooI'm living my life I don chop money ay ay ayI don taste money ay ayNa my testimony, testimony, my testimonyI don chop I don taste money ayy!I don taste money ayyy!Na my testimony, testimony, my testimonyI don chop I don taste money ayyy!I don taste money ayyy!Je m'appelle chop money eh ehAy!It's good to be saving for rainy days (na so)Cause e no easy eyLife is a delicate o oooSo make una see me as evidenceBaba God na my confidenceHis blessings are endless o (eyy)As e be say na jungle o (oo)Some people dey bubble o (eyy)I continue the struggle o (oo)The struggle dey double my hustle o (eyy)As e be say na jungle o (oo)Some people dey bubble o (eyy)I continue the struggle o (oo)Dey double my hustle eyeeNow I'm giving my testimony yo ooooI'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ayNow I'm giving them everything o oooI'm living my life I don chop money ay ay ayI don taste money ay ayNa my testimony, testimony, my testimonyI don chop I don taste money ayy!I don taste money ayyy!Na my testimony, testimony, my testimonyI don chop I don taste money ayyy!I don taste money ayyy!Testing Testing 123, okayJe m'appelle chop money eh ehhAs e be say na jungle o (oo)Some people dey bubble o (eyy)I continue the struggle o (oo)The struggle dey double my hustle o (eyy)As e be say na jungle o (oo)Some people dey bubble o (eyy)I continue the struggle o (oo)Dey double my hustle eyee