[Intro]No OneNo OneRuntinz badder producerGoddamit[Verse 1]See I follow my padi to greet youAnd na so I begin to dey free with youIf my padi commot I go chill with you'Cause all my feelings agree with youI for like to borrow a kissMake baba God no make padi noticeSee na my padi I know he dey cheat youGirl am ready to talk am for front[Chorus]Abeg oh ooh ooh ooh padi wooAbeg oh ooh ooh ooh padi wooMama warn me I know ooh oohWetin worry me I no knowPapa warn me I know ooh oohWetin worry me I no know[Verse 2]Omalicha Biko follow your heartAnd you can follow me chatI go save your number as Mariam so padi no go fit knowWaE fit be like I toast youBut tomorrow I fit boneE no mean say I no Love youNa for say padi dey date[Chorus]Abeg oh ooh ooh ooh padi wooAbeg oh ooh ooh ooh padi wooMama warn me I know oo ooWetin worry me I no knowPapa warn me I know oo ooWetin worry me I no know[Verse 3]Oh yea am readyWe can go to Ghana for the weddingI get padi for Ghana wey know youSo Inlaw things are readyBefore the matter go longAnd before the tailour go start to dey comeShow me your backside show me your frontSo I fit to know wetin go kill me oAaaalooo oStory wey dey touchAgainAaaalooo oI say story wey dey touch[Chorus]Abeg oh ooh ooh ooh padi wooAbeg oh ooh ooh ooh padi wooMama warn me I know ooh oohWetin worry me I no knowPapa warn me I know oo ooWetin worry me I no know[Outro]Abeg ooh padi wooAbeg o oo oo oo padi wooMama warn me I know ooh oohPapa warn me I know ooh oohMe I know ooh