Frank Edwards - Oyege Lyrics


1My God is a very big GodHe no dey fail oh he no dey lieIf he talk am he Don do am ohThat is why we dey praise am ohThe things wey give us papaNa him we dey bring am soPapa you no dey failI will praise you in a RockTown wayOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah eh2Oh na na naOya carry the problem comeMy father is on and able(You know what I mean)Ah, oshodi ehJehova talk and doPlenty miracle everywhereGoodness and mercy follow me ohOnye amuma Elijah ehOya make we begin dey praise am ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah eh3Everywhere I go Dem dey call my nameSay this boy you be super star ohI dey tell them sey no be me do amNa Baba God Be the super star ohOyigi yeh nah confirm ohAnnointing yaga for my head ohJesus no body be like youMe I go praise you for ever moreOnye oma meh you do well for meGoodness and mercy follow me ohOnye amuma Elijah ehOya make we begin dey praise am ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah eh4Life no dey two make you live am wellEveryday you wake make you thank God ohIf no be God you for Don jam mottoIgwe we dey praise your namePlenty miracles every whereGoodness and mercy follow me ohOnye amuma Elijah ehOya make we begin dey praise am ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah ehOyigi Yege Yege ah ehOyege Yege Yege ah eh

Oyege lyrics !!!