#INTRO
Dj wajcool
Omoba sowe Leleyi oh oh
#VERSE
Have been drinking
Have been smoking loud (loud)
Nneka see wetin you cause
Nneka why (why)
I hustle for you
I buy motor
Motun losoko gan Mofakoko
Nneka no be so you promise me yeye ah
#CHORUS
Nneka killer
Killer Killer
The girl na killer
Killer Killer
Nneka carry your load
Nneka wama lo oh oh
#CHORUS
Nneka killer
Killer Killer
The girl na killer
Killer Killer
Nneka carry your load
Nneka wama lo oh oh ye (wama lo oh)
#VERSE
As I Dey call
You no Dey pick
For my matter
You no Dey see
Cause her body na follow come
Na all the boys sef want some
Have been a dreamer all night long
Wetin I do to make you hurt me so bad oh ah
Oh yo woyo ah
Omo deyi Malokoba mi o (malokoba mi o)
Woro siworo oh
Carry your load
Malokoba mi oh ah ah
Sarafina
Mapami na sarafina
Laye mi I no like wahala
Pass me dah lighter
Make I feel alright
#CHORUS
Nneka killer
Killer Killer
The girl na killer
Killer Killer
Nneka carry your load
Nneka wama lo oh oh
#CHORUS
Nneka killer
Killer Killer
The girl na killer
Killer Killer
Nneka carry your load
Nneka wama lo oh
#VERSE
Every day and night Say na wahala oh
I no get much but I showed you love
Snubbed all your flaws
I was drunk in love
Buy you motor
While I waka for sun
All this while that I thought that you love me
When I see sick
I thought you go feed me
I was dreaming I don’t even notice
Girl you cheat
And you not even sorry
Oh no ah
Ife fe mori mi yi oh
Your lies Dey flow like the ocean
Love is game I gahz play with caution
Things that you do make me wan lose focus eh
Mama mi oh Nbe ni le
No spoil my own
Kin koredele
Enough is enough
I no do again
#CHORUS
Nneka killer
Killer Killer
The girl na killer
Killer Killer
Nneka carry your load
Nneka wama lo oh oh
(Vibes)
#OUTRO
Dj wajcool
So cool no be thermocool
Omoba sowe