Tararoro!
Tararoro
Tatatararoro!
Tararoro!!!
Verse one
Na love letter full My note
and i be the biro,
You push me up and down the road,
Like a wheel barrow,
My aeroplane is Quarter to crash,
and na you be the life suite,
The lamborgini wey bash,
you re the only one that can fix it,
Chorus
Right now i need you like i need food
Jonah jonah jonahhhhh jonah
I need you like amala need ewedu soup,
Jonah jonah jonah jonah!
Baby love me like pikin lovey icecream oh
Jonah jonah jonah jonah
Hold me like yekini want tear net oh
Jonah jonah jonahhhh jonah
Verse 2
Chicken and fried rice,
two of them dey blendy nice,
Give me once no think am twice baby ohh
Lets take advantage of the night,
Love me tender love me right,
Give me once no think am twice,baby ohh
Chorus
Right now i need you like i need food oh,
Jonah jonah jonahhhhh jonah
I need you like amala need ewedu soup,
Jonah jonah jonahhhhh jonah!
Baby love me like pikin lovey icecream oh
Jonah jonah jonahhhh jonah
Hold me like yekini want tear net oh
Jonah jonah jonahhhh jonah.
Pre-chorus
Na love letter full My note
and i be the biro,
You push me up down the road,
Like a wheel barrow,
My aeroplane is Quarter to crash
and na you be my life suite,
The lamborgini wey bash,
you re the only one that can fix it,
Chorus
Right now i need you like i need food
I need you like amala need ewedu soup,
Baby love me like pikin lovey icecream oh
Hold me like yekini want tear net oh