Burna Boy - Rizzla Lyrics


[Chorus]Oya pass me the rizzla (ebano)Make i unlock the ginger (ebano)Any style i deliver (ebano)Anybody wey no like make they comot thereBut they no geti liver (ebano)Some of them na deceivers (ebano)Omo kon tufe jaiye MonacoBut them no geti Visa (ebano)Omo nbero, omo yeeh ohOmo Mamarazi lomo yeah[Verse 1]Oshen bubble Oshen bubbleE be like you dey see doubleYou dey see doubleWhen the gbedu enter youSay e go dey ginger youThem be think say we dey jokeNow they see say no be jokeAs the matter developI say make i let you knowSay lati kekere (Lati kekere)Lati kekere n'imoti hustleMoti'm bubbleEh malo moto, ginger meParty oma sareju motoSareju moto[Chorus]Oya pass me the rizzla (ebano)Make i unlock the ginger (ebano)Any style i deliver (ebano)Anybody wey no like make they comot thereBut they no geti liver (ebano)Some of them na deceivers (ebano)Omo kon tufe jaiye MonacoBut them no geti Visa (ebano)Omo nbero, omo yeeh oh (omo)Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)[Bridge]Koruko tito Koruko gbaru oladeKoruko tito Koruko gbaru oladeKoruko tito Koruko gbaru oladeKoruko tito Koruko gbaru olade[Verse 2]Oni lai la ila nlaOni kpami kpoi dinlalaNeni mi o no like am rola nlaBaby i surrenderOloshe de gbogbo ko togbo seye ohI no know wetin to talk that dayThat day wey you waka pass my wayMi olegbaro omoge ohMalo moto, ginger meParty oma sareju motoSareju moto[Chorus]Oya pass me the rizzla (ebano)Make i unlock the ginger (ebano)Any style i deliver (ebano)Anybody wey no like make they comot thereBut they no geti liver (ebano)Some of them na deceivers (ebano)Omo kon tufe jaiye MonacoBut them no geti Visa (ebano)Omo nbero, omo yeeh oh (omo)Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)[Outro]Oni lai la ila nlaOni kpami kpoi dinlalaNeni mi o no like am rola nla

Rizzla lyrics !!!