[Intro: Wande Coal]On a very good dayMe my guys we be chilling this wayDoing some businessGet some girls some boozeAnd still be making this payOn a very good dayI'll be in the CaribbeansOr chilling on a boat cruiseGoing to south of France and end at montego bay[Chorus: Wande Coal]Lady fine ohSee wetin you carry for your behind ohLady fine ohThis your body na divine ohLady fine ohShe killing it on a down low ohLady fine ohThe way you give it to me they dont know oh[Verse 1: Burna Boy & Wande Coal]See the way me get the moneyNo be packaging packaging packagingSee the way the ladies love meNo be packaging, packaging, packagingAs I dey shineNo be packaging packaging packagingNa reality for reallyNo be packaging, packaging, packagingGetting money like DangoteIf you getting money make you thank GodOshey Dalo Nagode, NagodeAnd all my ladies wey dey dance soKiloshe korin wan johAnd all of my people for the sankoThis one na live dey lowor wande coalIt's a Burna boy and Wande CoalSpaceship black diamond we be bad guysWhen we come through you should knowSharpest motherfucking bad guysWho are youWho are you talking toE be like say be like you no know meAnd me I no blame you 'causeYou already know on a very goodOn a very good dayYou no go fit to talk to me this wayBut just because you fine I no go let you escapeI no go lie I just dey feel your packagingShe dey packageShe dey packageI no go lie I just dey feel your packageNow you gat me speak another languageToba bamidele wani pe ola kpeTori won kin gbadunBi a she gbadunInu ma bi wonBi mo she gbadunInu bi won pe kilo happenBi she ya funWo ni kin sha'unI wor tin Ka ohKilo wa sorWon ti kor ja bus stopI dey tell you my guyMake your eye sharpenCos if you looking aroundTo see wetin happenYou go see many manyPackaging packaging packagingAll the way me get e moneyNo be packaging packaging packaging[Chorus: Wande Coal]Lady fine ohSee wetin you carry for your behind ohLady fine ohThis your body na divine ohLady fine ohShe killing it on a down low ohLady fine ohThe way you give it to me they dont know oh[Verse 2: Wande Coal & Burna Boy]Oh my god oh my god ohDifferent account wey I getMy bank is so large ohOmo gan we too bad ohAnd if you reason amCheck am you go see say I no lie ohI no come here to brag ohCos the level weyI dey you nor go fitFollow me drag ohI get the money and I do it everydayEverything I need all come on meTurn a Monday to a holidayDo it on a very good dayOn a very good dayOn a very good dayYour girl decideTo roll with meOn to where me deyEverything niceOn a very good day[Chorus: Wande Coal & Burna Boy]Lady fine ohSee wetin you carry for your behind ohLady fine ohThis your body na divine ohLady fine ohShe killing it on a down low ohLady fine ohThe way you give it to me they dont know ohMany many packaging packaging packagingAll the way me get e moneyNo be packaging packaging packagingLady fine ohSee wetin you carry for your behind ohLady fine ohThis your body na divine ohLady fine ohShe killing it on a down low ohLady fine ohThe way you give it to me they dont know oh