[Intro]She be yi mon lo be oEmi o lo be oShe be yi mon lo be oEmi o lo be o[Verse 1]Make i introduceTo the people wey wan make i loseCause oluwa burna too dey talk e truthAnd e don reach stage wey some people want to prosecuteWan press me make i turn muteWetin you go doMake i ask you if to say na youIf you try to put your leg inside my shoeYou go see say e no easy to do wetin i dey do[?] i no dey [?][Chorus]Won ni oluwa burna titi a cornerAra kuni mi sho gbo miOluwa burna no get e commaAra kuni mi sho gboOluwa burna titi a cornerAra kuni mi sho gbo miHe no dey suffer he go discoverMo ni ara kuni mi sho gbo[Verse 2]Omo as e don happenIf you feeling guilty pray make the song slap youI don dey hear many things wey i no gbaduMake i tell you to echo my love na soOooooh no be to dey shoutIs the living testimony me dey talk aboutUntil you see am with eye you go dey doubtNo be everything you go see wey you go yarn[Chorus]Won ni oluwa burna titi a cornerAra kuni mi sho gbo miOluwa burna no get e commaAra kuni mi sho gboOluwa burna titi a cornerAra kuni mi sho gbo miHe no dey suffer he go discoverMo ni ara kuni mi sho gbo[Verse 3]Omo wetin dey happen wetin dey supEverybody wan talkWetin dey shele, wetin you talkEmi no mo tan so oOmo tan gboIf you dey for party play my gbedu non stopWhether you like it or not, I go dey here very longNa the gbedu for the street awon temi wan jooo[Chorus]Won ni oluwa burna titi a cornerAra kuni mi sho gbo miOluwa burna no get e commaAra kuni mi sho gboOluwa burna titi a cornerAra kuni mi sho gbo miHe no dey suffer he go discoverMo ni ara kuni mi sho gbo[Outro]Wetin person go do wey tey no go watch him talk aboutWetin person go do wey tey no go watch him talk aboutMa lo beMy brother no go there oMa lo beMy brother no go there oMa lo beMy brother no go there oMa lo beMy brother no go there o